Join Dj Manni @Jubilee997fmlagos on AS E DEY HOT (3:30pm-5pm)

Matter: Husband & Wife wey dey gang dupe Maga, unknown to each other say d Husband & Maga na family dem be

Chook Mouth: As a Maga, Wetin u go do if u find out say person wey scammed u na ur family? Or As a scammer, wetin u go do if u find out say person wey u scammed na ur family?

Share

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *